Christians nid to dey do like oga Jesus for ministry so dem go dey kampe

Oga Jesus Christ bring back to life pesin wey don die, he kon give am to him mama who think say her only hope don finish

Read More